Kizz Daniel – Eh God (Barnabas) Lyrics

adminMusic3 years ago2 Views


 Verse 1

Dear father in heaven

‘Bout time to take over

E don tey wey I trouble you

Back down o lucifer

I no dey follow pastor dey beef imam

Father Na father

Say me I don busy my call

I won focus on you, on GOD

Pre-Chorus

Aye e ole fe ni to mo way

Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas

Aye e ole fe ni to mo way

Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas

Chorus

Me I get sense

I hold God

I come first

I don boss

Plenty talk


(adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({});

Plenty noise

Plenty people

Don come report

Me I get sense

I hold God

I come first

I don boss

Plenty talk

Plenty noise

Plenty people

Don come report

Post-Chorus

Ah! Eh God o

No make I fall

This one wey things dey cost

I still want to ball I still want to tanotano

Eh God o

No make I fall

This one wey things dey cost

I still want to ball I still want to tanotano

Verse 2

Dear father in Heaven

Sometimes I catch your blessings

E dey tey to show for face

E be like HIV

Church for club

Gucci for cloth

Land for ‘Port

Make dem no mind me yanga

Pre-Chorus

Aye e ole fe ni to mo way

Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas

Aye e ole fe ni to mo way

Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas

Chorus


(adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({});

Me I get sense

I hold God

I come first

I don boss

Plenty talk

Plenty noise

Plenty people

Don come report

Me I get sense

I hold God

I come first

I don boss

Plenty talk

Plenty noise

Plenty people

Don come report

Post-Chorus

Ah! Eh God o

No make I fall

This one wey things dey cost

I still want to ball I still want to tanotano

Eh God o

No make I fall

This one wey things dey cost

I still want to ball I still want to tanotano

Outro

Aye e ole fe ni to mo way

Shey bo wun lomo Barnabas

Aye e ole fe ni to mo way

Shey bo wun lomo Barnabas

0 Votes: 0 Upvotes, 0 Downvotes (0 Points)

Leave a reply

Previous Post

Next Post

Categories

Our platform covers everything from global events and politics to entertainment, technology, and lifestyle, ensuring you never miss a story.

Newsletter

Stay Informed With the Latest & Most Important News

Advertisement

Loading Next Post...
Follow
Search Trending
Popular Now
Loading

Signing-in 3 seconds...

Signing-up 3 seconds...

Cart
Cart updating

ShopYour cart is currently is empty. You could visit our shop and start shopping.

Discover more from RainSMediaRadio

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading