RainsMediaRadio

Wande Coal Ft. Kayswitch – Who Born the Maga Lyrics

433 Views
Wande Coal – Mushin 2 Mohits Cover Art

Intro: Wande Coal
Mo ni
E fimile e je n jeun soke
Ati boda e je n jeun soke
Baba mama e jea jeun soke
Gbogbo yin e jowo e jea jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke

Thank you for reading this post, don't forget to subscribe!

E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke

Chorus: Wande Coal
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga

Verse 1: Wande Coal
Why you come dey find wetin no find you
You put your mouth for wetin no concern you
You be arsenal omo I be man you
You come dey vex because we dey outshine you
Eh
I don’t want to harm you
No be threaten na the truth I dey yarn you
Before my fans go gather off handle you
You go think say na molue jam you
Eh
Omo I no dey fear you
You wanna cross my path I double dare you
Always in front but I see you in my rear view
No dey worry ‘cause I always got a clear view
Like a lion imma tame you
Like a dog imma train you
And if you misbehave imma chain you
And if i chain you na wetin you go do

Chorus: Wande Coal
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga

Verse 2: Kayswitch
[?]
Keep on keeping it
Keep on keeping it on
Yes believe it
Swagger like a rastaman
And there’s no deceiving it
The reason is
Kill em with the rhythm and we leave them with no [?]
Money green so money need for the citizens
Back off from sunlight
Back off from sunlight
Back off from sunlight

Chorus: Wande Coal
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga

Outro: Wande Coal
E fimile e je n jeun soke
Ati boda e je n jeun soke
Baba mama e jea jeun soke
Gbogbo yin e jowo e jea jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
Soke

rainsmediaradio

Media enthusiast and music lover on a journey to becoming a global media mogul. I am taking it a step at a time.

Next Post

Wande Coal - That’s Wots Up Lyrics

Fri Oct 21 , 2022
Share on Facebook Tweet it Share on Reddit Pin it Share it Email 433 Views Whats my nameW CeezyWhats the producer’s nameNa Don JazzyWhich label mo’hitzYou already know thisYou already notice say we no be noviceWe dey stay on top ehYou already know cos thats whats up ehAnd you know […]
Wande Coal - Mushin 2 Mohits Cover Art

You May Like

Quick Links

%d bloggers like this: