RainsMediaRadio

Runtown – Things I Know Lyrics

408 Views
Runtown – Things I Know

Intro
Baby do that

Thank you for reading this post, don't forget to subscribe!

Verse 1
Steady trying, amma trying to keep my vibe
I no getti time for no fucking Parasite
I just want liquor and a likkle bit of Ice
Money and my peace I never compromise
Me know say talk is cheaper
When you see me, I’m attention seeker
XXL the girls dem ah ginger
My babey you for signal me make I know
Baby you for ginger me make I know
Feel it coming close
Ehn, I can feel it coming closer

Chorus
E be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the Things I know
Faaji na fun by fun
My babe fine, fine
Give you my time, time
Oya listen to the Things I Know
Faaji na fun by fun

Bridge
Baby do that
It’s the way she move body oo
Na the way she ju Ibadi
Baby do that
It’s the way she move body oo
Baby softly move body

Verse 2
See the way I’m feeling right now is a vibe say no money can’t buy
And it should have been a crime whine fit to kill mankind
Hmm, hmm
Why you do that, tell me why she do that?
You need to see the way she dey do the rumba
You need to see the way her body dey maneuver
Wetin she give me chop I don’t know
Know say I pull up when she wants ooh oh oh

Chorus
E be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the Things I know
Faaji na fun by fun
My babe fine, fine
Give you my time, time
Oya listen to the Things I Know
Faaji na fun by fun
E be like gono aso
I stand on what I know
Come make I tell you the Things I know
Faaji na fun by fun
My babe fine, fine
Give you my time, time
Oya listen to the Things I Know
Faaji na fun by fun

Outro
It’s the way she move body oo
Na the way she ju Ibadi
It’s the way she move body oo
Baby softly move body
Baby do that

rainsmediaradio

Media enthusiast and music lover on a journey to becoming a global media mogul. I am taking it a step at a time.

Next Post

<strong>Runtown - Things I Know Lyrics</strong>

Mon Nov 7 , 2022
Share on Facebook Tweet it Share on Reddit Pin it Share it Email 408 Views IntroBaby do that Thank you for reading this post, don't forget to subscribe! Verse 1Steady trying, amma trying to keep my vibeI no getti time for no fucking ParasiteI just want liquor and a likkle […]
runtown-things-i-know-lyrics-5682787

You May Like

Quick Links

%d bloggers like this: