RainsMediaRadio

Peruzzi – Hypertension Lyrics

426 Views
Peruzzi – Hypertension Covert Art

Intro
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
(Chanting)

Thank you for reading this post, don't forget to subscribe!

Verse 1
I see the signboard (Signboard)
Wey say warning (Warning)
‘Cause your body dangerous
But me I no dey hear word (Hear word)
I dey here till morning (Morning)
And that’s on period (Period)

Pre-Chorus
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sepe Sepe Sepe
Other boys dem looking, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

Chorus
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypеrtension
Ye ye yе ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

Post-Chorus
(Chanting) (Tell me what you want)
(Chanting) (So baby show me warning)
(Show me warning, show me warning)

Verse 2
See person figure (See Person figure)
Man dem wan figure your body (Figure your body)
Omo make I take better picture
My people gast see this your body (This your body)

Pre-Chorus
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sepe Sepe Sepe
Other boys dem looking, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

Chorus
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

Outro
(Chanting)
(Chanting)

rainsmediaradio

Media enthusiast and music lover on a journey to becoming a global media mogul. I am taking it a step at a time.

Next Post

SZA - Shirt Lyrics

Fri Oct 28 , 2022
Share on Facebook Tweet it Share on Reddit Pin it Share it Email 426 Views Verse 1Kiss me dangerousBeen so lost without you all around meGet anxiousLead me, don’t look backIt’s all about you Thank you for reading this post, don't forget to subscribe! Pre-ChorusIn the dark right nowFeelin’ lost, […]
sza-shirt-lyrics-4537066

You May Like

Quick Links

%d bloggers like this: