Liya – My Skin Lyrics

64 Views

Gbaladun gbaladun
Jeje on my thing oh
Poverty no fit my skin oh
Jeje I do my thing oh

Thank you for reading this post, don't forget to subscribe!

Titikati
A se party
A mu casamigos, a mu brandy
My life no hard no be khaki
I no be small pikin and I no wear nappy
Physically dey Naiji
But my soul trabaye go dey yankee
See my G, I no get energy
Energy I no get energy ah

ALSO READ  Olamide - Life Goes On Lyrics

Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Jeje I do my thing o
Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Poverty no fit my skin

Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Jeje I do my thing o
Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Poverty no fit my skin

Sho ti jasi
Living my dreams
I remember when dem dey use me tayin
Dem go dey act like in speaking Chinese
When the gbedu drop now
Dem go crazy Kike this
Titikati a se party
A mu casamigos , a mu brandy
Everybody pack food
Dem be like sardine
I no be small pikin and I no wear nappy
Tell your daddy
Sho legal-ly
Sho mo what’s up
Sho ti koja 19

ALSO READ  DJ Khaled, Latto & City Girls – Bills Paid Lyrics

Oya ja mi
If you carry
Oya ka ri
If no he ordinary ah
Onome see I young and I fresh
We dey give dem down to Bangaladesh
I dey vex and I get cash
And I gat Yeye and I gat Yass Yasss Yasssss

Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Jeje I do my thing o
Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Poverty no fit my skin

rainsmediaradio https://rainsmediaradio.com

Media enthusiast and music lover on a journey to becoming a global media mogul. I am taking it a step at a time.

You May Also Like

More From Author