KaestyleMusic

Kaestyle & Omah Lay – Blessings Lyrics

kaestyle-omah-lay-blessings-lyrics-9827792
Kaestyle & Omah Lay – Blessings Cover

Intro: Kaestyle
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh Uweh!
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh Uweh!

Verse 1: Kaestyle
Bookie boy e don price property for the island
Finally I’m moving out the zanga
Anything I touch e come dey sound hands
Oh
I remember when I no dey kpolowo the cheese for my mama
Now I put the Barney on designer
‘Cause when Oluwa bless you e be final

Chorus: Kaestyle
Aya ya yai!
I no fit shout
With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no!
Aya ya yai!
I no fit shout no
With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no

Post-Chorus: Kaestyle
Eh ya eh
Eh ya eh!
Ehh
Uweh Uweh!
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh!

Verse 2: Omah Lay
Say na me wey hold the map
So them follow me without torch light o
Talk talk is cheap for the mouth
Dem mama dem papa hold light o
Anybody wey get e problem
Come follow me cross the border
Anyhow e big I go solve them
I’m a bad boy from porta
So I want all the fake people them to die
I no go follow them sympathize
Pocket is big hundred e alert
God is real I can testify

Chorus: Kaestyle
Aya ya yai!
I no fit shout
With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no!
Aya ya yai!
I no fit shout no
With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no

Post-Chorus: Kaestyle
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh Uweh!
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh!


Discover more from RainSMediaRadio

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Shares:

Related Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *