RainsMediaRadio

Johnny Drille – Jumoke Lyrics

396 Views
Johnny Drille – Jumoke Lyrics

Chorus
Jumoke there is nobody like you
I don check am your loving na true (yeah)
Falling for your bunny tattoo
Dem no know you like I do
You dey special to me

Thank you for reading this post, don't forget to subscribe!

Post-Chorus
They don’t know
You dey give me the joy wey I need
They don’t know
Dem no born me well make I leave
They don’t know oh oh oh
You are the air that I need
Baby come closer to me
You dey special to me

Verse 1
My own
You’re my own
I wan show them you’re my own
For you alone (for you alone)
My money dey for you alone
Extraordinary person o
You are perfect to me
Na only you I dey see
You dey special to me
(Oh my my my)

Chorus
Jumoke there is nobody like you
I don check am your loving na true (yeah)
Falling for your bunny tattoo
Dem no know you like I do
You dey special to me

Verse 2
I’m gonna pamper you for life
Cause you give me peace of mind
Here feels like paradise
Oh girl I wanna treat your right
I go fight for you
And I go enter anybody
Cause I take your matter personal
You’re special to me

Bridge
They don’t know
You dey give me the joy wey I need
They don’t know
Dem no born me well make I leave
They don’t know oh oh
Just like air that I breathe
Baby come closer to me
You dey special to me
(You dey special to me girl)

Chorus
Jumoke there is nobody like you
I don check am your loving na true (yeah)
Falling for your bunny tattoo
Dem no know you like I do
You dey special to me
Jumoke there is nobody like you
I don check am your loving na true (yeah)
Falling for your bunny tattoo
Dem no know you like I do
You dey special to me

Post-Chorus
My own
You’re my own
I wan show them you’re my own
For you alone (for you alone)
My money dey for you alone
Extraordinary person o
You are perfect to me
Na only you I dey see
You dey special to me
My own
You’re my own
I wan show them you’re my own
For you alone (for you alone)
My money dey for you alone
Extraordinary person o
You are perfect to me
Na only you I dey see
You dey special to me

Outro
Oh my
Jumoke there is nobody like you
On God

rainsmediaradio

Media enthusiast and music lover on a journey to becoming a global media mogul. I am taking it a step at a time.

Next Post

Sarkodie Ft. King Promise - Labadi Lyrics

Wed Nov 2 , 2022
Share on Facebook Tweet it Share on Reddit Pin it Share it Email 396 Views Verse 1: Sarkodieall my beautiful ladies who wanna link upmake una send me locationme and ma hommies having a drink upaqua safari we are on vacation5 star lifejet skies moving like dolphinsand you know we […]
sarkodie-ft-king-promise-labadi-lyrics-8857853

You May Like

Quick Links

%d bloggers like this: