Crayon & Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life) Lyrics

48 Views
crayon-yaba-buluku-boyz-the-one-chop-life-lyrics-5210383
Crayon & Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life) Lyrics
telegram3

Intro: Crayon
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Crayway

Thank you for reading this post, don't forget to subscribe!

Verse 1: Crayon
Early mọmọ
Early mọmọ
Me I don dey wait for my shọkọ
All of all the things wey she follow me dey talk
But she know say my mind dey for turn up (Turn up)
Turn up (Turn up), Turn up (Turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me lana
But she know say my internal corrupt
Banle, make you dobale
Pull up in your hood make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
I dey play football like Abedi Pele
Waa, shori ẹ gbale? (Cheei)
Whenever you see me make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
Wetin you dey find, make you commot here

Chorus: Crayon
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

Refrain: Yaba Buluku Boyz

Chorus: Crayon
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

Refrain: Yaba Buluku Boyz

Outro
Mavin

Please follow and like us:
RSS
Follow by Email
Twitter
Visit Us
Follow Me
LinkedIn
Share
Instagram

Enjoy RainSMediaRadio? Please spread the word :)

RSS
Follow by Email
Twitter
Visit Us
Follow Me
LinkedIn
Share
Instagram
×

Hello!

Click one of our contacts below to chat on WhatsApp

× How can we make you smile today?
%d bloggers like this: