---FatChilli---

Bella Shmurda – New Born Fela Lyrics Mp3 Download

307 Views
Bella Shmurda - New Born Fela Lyrics Mp3 Download

Intro: Bella Shmurda
Oh! ey, Ey! ey
Oh! ey

Thank you for reading this post, don't forget to subscribe!

Verse 1: Bella Shmurda
Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anything wey stress i no like sha
No thank me don’t mention
I just wanna love you intentional
(Love you intentional)
No pressure no tension
I just wan love you exceptional
(Love you exceptional)

Pre-Chorus: Bella Shmurda
Mother fu*king babylon
I no stop till i get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I know girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And i fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

Chorus: Bella Shmurda
I be the new born fela
Story teller, Battery charger
Baby pana, For my matter, Use kayamata
I know the matter, The matter don’t matter
I be naija don dada
Baby sho wapa , Emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, Do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello!

Verse 2: Bella Shmurda
Oya kilotunfeso, Abaso
Kulukulu so, Miogbowon
Oya kilonso, Mio ran wan
Miolejo, Mio moto
Gongo aso, Kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Aye!n lo to barimi l’osun
Kosewu na me go ball you

Pre-Chorus: Bella Shmurda
Mother fu*king babylon
I no stop till i get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And i fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

Chorus: Bella Shmurda
I be the new born fela
Story teller, Battery charger
Baby pana, For my matter, Use kayamata
I know the matter, The matter don’t matter

Outro: Bella Shmurda
Jesu go to calvary
No alawee, Just for your sins
Don’t make me your enemy
Many things i see, Life koma easy

Sharing is caring!
FACEBOOK
Twitter
Visit Us
Follow Me
LinkedIn
Share
Instagram
RSS
Follow by Email
×

Hello!

Click one of our contacts below to chat on WhatsApp

× How can we make you smile today?
%d bloggers like this:
---FatChilli---